Mr_jay_pee
You wan kick penalty, you dey chew gum like OS, very nonchalant character.
I just dey vex say I stay up to see this rubb!sh cal penalty wey una dey play.
The Ref was fully against us, but we had the chance to seal it with the penalty.
F<cking Disgraceful